Posted in Web Silhouette Challenge: Wetin be di #SilhouetteChallenge and … February 5, 2021 Well di Silhouette Challenge na video wey di user go dey pose sexy sexy for door side or frame before dem go sharpaly turn to black silhouette for red background. https://www.bbc.com/pidgin/world-55845807